Related Posts Plugin for WordPress, Blogger...

Monday 18 February 2013

Tagged Under:

Naija Superstitions

By: Unknown On: 06:13
  • Share The Gag
  • CLICK HERE TO RECIEVE THE DSTV SOFTWARE FREE

    (1)If You sneeze, nai be sey person dey somewhere else, dey call you
    (2)If bird shit on top you, nai be sey u go get money.
    (3)If leaf fall on top ur head, nai be sey winsh dey pursue you.
    (4)When you cross over a pregnant woman on the floor, she'll give birth to a child like you.
    (5)If you mistakenly bite your tongue....Someone is saying bad things about you.
    (6)If your palm dey scratch you, nai be sey money dey come.
    (7)If you look your shadow for night nai be say tou go dey dream bad dream.
    (8)If you cut your eye lashes air put for your papa shoe in go forget too flog you for your offense.
    (9)If you seat down for two people middle nai be say dem don they receive your wealth.
    (10)If you dey hear hiss for your ear nai be say dem dey talk about you.
    Drop yours don't spoil the fun

    0 comments: